Nigerian Pidgin Bible
Hebrews 8:6
Bot Kraist ministri big and beta pas dia own and na di new kovenant (wey bi di new agriment) beta pas. Bikos na tru God promis dis kovenant tak kom, so Kraist don bi di middo-man bitwin wi and God.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Bot Kraist ministri big and beta pas dia own and na di new kovenant (wey bi di new agriment) beta pas. Bikos na tru God promis dis kovenant tak kom, so Kraist don bi di middo-man bitwin wi and God.
Open Bible reader