Nigerian Pidgin Bible
Hebrews 7:26
Na Jisos bi di High Prist wey wi nid. E nor dey du bad tin; e dey holi; nor dey mak mistak and e nor bi laik wi, wey bi sinas. God praiz am pas evritin wey dey hevun
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Na Jisos bi di High Prist wey wi nid. E nor dey du bad tin; e dey holi; nor dey mak mistak and e nor bi laik wi, wey bi sinas. God praiz am pas evritin wey dey hevun
Open Bible reader