Nigerian Pidgin Bible
Hebrews 7:11
Ivun doh Mosis law sey prist must kom from Levi famili, dat kaind prist nor fit mak pesin dey pafet. So anoda prist laik Melkizedek must kom and e nor bi laik prist wey kom from Aaron famili.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Ivun doh Mosis law sey prist must kom from Levi famili, dat kaind prist nor fit mak pesin dey pafet. So anoda prist laik Melkizedek must kom and e nor bi laik prist wey kom from Aaron famili.
Open Bible reader