Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Hebrews 6:1

E don rish wen wi go stop to learn onli di first tins wey Kraist tel us, so mak wi dey grow kon no Kraist more-more. Wi nor nid to stil dey tish una abaut tins wey dey kause deat; why wi must biliv God;

Open Bible reader