Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Hebrews 5:12

E don tey wen una bi Kristen, so by naw, una sopoz to dey tish odas. Insted, una stil wont mak pesin kom tish una di first tin wey dey God wod. Una stil dey drink milk, insted of una to dey chop solid fud.

Open Bible reader