Nigerian Pidgin Bible
Hebrews 4:3
Na onli wi wey biliv go fit enta di place wer God res dey, bikos God sey, "I ves kon swear for dem, so 'Dem nor go eva enta my place wer res dey!'"
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Na onli wi wey biliv go fit enta di place wer God res dey, bikos God sey, "I ves kon swear for dem, so 'Dem nor go eva enta my place wer res dey!'"
Open Bible reader