Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Hebrews 3:6

Bot as God Pikin, Jisos dey fateful for God haus. So wi tu go get share for di haus, if wi biliv and get kofident for awa hope wey dey insaid Kraist.

Open Bible reader