Nigerian Pidgin Bible
Hebrews 2:9
bot wi si Jisos wey angels big pas smol, bot e nor tu tey bifor God gi-am glori and onor, bikos e sofa and die for evribodi, jos as God plan am.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
bot wi si Jisos wey angels big pas smol, bot e nor tu tey bifor God gi-am glori and onor, bikos e sofa and die for evribodi, jos as God plan am.
Open Bible reader