Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Hebrews 2:11

Tru-tru, Jisos mak pipol dey holi, so en and di pipol wey e mak holi, na God kreate dem. Na dis mak am nor dey shame to kol dem en brodas and sistas.

Open Bible reader