Nigerian Pidgin Bible
Hebrews 13:21
mak E giv una evritin wey una nid to du wetin E wont. Enitin wey gud for en eye, mak E du-am insaid us tru Jisos Kraist. Mak all glori bi Jisos Kraist own foreva and eva. Amen!
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
mak E giv una evritin wey una nid to du wetin E wont. Enitin wey gud for en eye, mak E du-am insaid us tru Jisos Kraist. Mak all glori bi Jisos Kraist own foreva and eva. Amen!
Open Bible reader