Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Hebrews 13:17

Mak una obey una lidas and du evritin wey dem tok, bikos na dem dey kare for una soul and dem go ansa God wen E ask dem haw dem du dia wok. Mak una let dem du-am wit hapines, nor bi wit komplain, bikos una nor go get eni beta tin from am.

Open Bible reader