Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Hebrews 12:7

So mak una bear as una dey sofa, since e bi sey na una Papa dey ponish una; dat won go show sey God dey trit una laik en shildren. Abi e get pikin wey en papa nor dey ponish?

Open Bible reader