Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Hebrews 12:25

Mak sure sey una dey obey di Pesin wey dey tok to una! Bikos if Izrel pipol, wey nor gri hear dia oga Mosis wod for eart nor eskape, haw wi go fit eskape, if wi nor gri hear di Pesin wey dey tok to us from hevun?

Open Bible reader