Nigerian Pidgin Bible
Hebrews 12:23
di place wer all di first born gada and dis na di pipol wey God rite dia name for hevun. Una don kom mit God wey go joj evribodi and na-im dey mak pipol pafet.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
di place wer all di first born gada and dis na di pipol wey God rite dia name for hevun. Una don kom mit God wey go joj evribodi and na-im dey mak pipol pafet.
Open Bible reader