Nigerian Pidgin Bible
Hebrews 12:2
Mak wi dey luk Jisos Kraist wey giv us awa fate and e go help us kip am. Bikos of di joy wey Jisos dey espet, e sofa for kros and nor maind di shame wey folo am. Bot naw, e don sidan for di rite hand side for God throne.
Open Bible reader