Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Hebrews 10:1

Mosis law bi laik shadow wey dey show gud tins wey dey kom. Di shadow nor bi di tins, bikos di sikrifais wey dem dey offa evri year nor fit forgiv pipol dia sins.

Open Bible reader