Nigerian Pidgin Bible
Hebrews 1:3
Na dis pikin bi God image and e dey show God glori. Naim dey kip evritin wey dey dis wold wit en pawa. Afta e don die mak God for forgiv evribodi dia sins, e kon go sidan for God rite side for hevun.
Open Bible reader