Nigerian Pidgin Bible
Genesis 1:12
Naso e take happen plant wey dey get seed and tree wey dey get fruit wey get seed inside, dem comot from ground and their seed dey produce plant and tree wey be like their own. God see say e dey good.
Open Bible reader