Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Genesis 1:11

God con say plant wey dey get seed and tree wey dey get fruit wey get seed inside make dem comot from ground and their seed go dey produce the kind fruit and plant wey dem comot from.

Open Bible reader