Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Galatians 5:11

Naw, my brodas and sistas, if I stil dey prish abaut haw dem go tak sekonsaiz una, why pipol dey trobol mi? If na so, my tishin abaut Kraist kros nor sopoz kause eni trobol.

Open Bible reader