Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Galatians 4:19

My shildren! Jos laik wuman wey won born, I dey feel pain for una, ontil Kraist pawa go dey insaid una life!

Open Bible reader