Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Galatians 3:16

Wi no sey God mak dis promis wit Abraham and en pikin. God wod nor sey, "to di shildren", bot e sey "and to yor pikin," and e min onli won and dat won, na Kraist.

Open Bible reader