Nigerian Pidgin Bible
Galatians 3:13
Kraist don save us from di kos wey di law bring, bikos e die for kros for us (jos as dem rite am, "Enibodi wey dem hang for tri, kos dey en head"),
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Kraist don save us from di kos wey di law bring, bikos e die for kros for us (jos as dem rite am, "Enibodi wey dem hang for tri, kos dey en head"),
Open Bible reader