Nigerian Pidgin Bible
Galatians 3:10
Pipol wey dey unda di law and dem nor dey du evritin wey di law tok, dey unda kos, bikos dem rite am sey, "E nor go beta for enibodi wey nor dey du evritin wey dey di law."
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Pipol wey dey unda di law and dem nor dey du evritin wey di law tok, dey unda kos, bikos dem rite am sey, "E nor go beta for enibodi wey nor dey du evritin wey dey di law."
Open Bible reader