Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ezekiel 13:20

I hate the charm wey dem dey use deceive people to dey believe their lie. I go remove those charm from their waist and I go set free those people wey dem don cage like bird.

Open Bible reader