Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ezekiel 13:19

Una dishonour me in front of my people so that una fit get few handful of barley and bread. Una kill people wey no suppose die, and una keep people wey suppose die, alive. And So una lie to my people and dem believe una.

Open Bible reader