Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Colossians 4:9

Onesimus, di broda wey dey wit us, wey wi luv wel-wel, wey bi won of una, I dey send am folo Tikikus. Dem go tel una evritin wey dey hapun for here.

Open Bible reader