Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Colossians 4:10

Aristakus, wey folo mi dey prizin dey grit una and Mark wey bi Banabas kozin (wey wi bin tel una sey, if e kom mit una, mak una welkom am) dey grit una tu.

Open Bible reader