Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Colossians 4:8

Na bikos of dis I send am kom mit una, so dat una go no haw tins bi for us and mak e for giv una heart.

Open Bible reader