Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Colossians 3:22

Una wey bi savants, mak una obey una mastas (dey du wetin dem tok) for evritin and nor bi onli wen dem dey luk una. Mak una nor dey du laik pipol wey wont mak dem praiz dem, bot mak una dey obey wit beta maind, bikos una dey fear God.

Open Bible reader