Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Colossians 3:16

Mak Kraist wod stay insaid una and mak una dey tish ish oda wit wisdom wey go mak una heart strong. Mak una dey sing psalm, hymns and spiritual song and dey du all dis tins to rili tank God from una heart.

Open Bible reader