Nigerian Pidgin Bible
Colossians 3:12
So, as pipol wey God don shuz, wey holi and wey E luv wel-wel, mak una kwik dey sori for pipol; dey gentol; nor dey kari bodi up and wear patient laik klot for bodi.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
So, as pipol wey God don shuz, wey holi and wey E luv wel-wel, mak una kwik dey sori for pipol; dey gentol; nor dey kari bodi up and wear patient laik klot for bodi.
Open Bible reader