Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Colossians 2:23

E bi laik sey dis tins get wisdom, bikos pipol dey woship angels, dey pritend sey dem gud and dey sofa dia bodi; bot dis wisdom nor get value, bikos e nor fit stop pesin mak e nor du di yeye tins wey dey en maind.

Open Bible reader