Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Colossians 2:18

Mak una nor let doz wey dey pritend and woship angels joj una. Dat kaind pesin dey tok enihaw abaut vishon wey e sey e si, bot na yeye tins and sin ful en maind.

Open Bible reader