Nigerian Pidgin Bible
Colossians 1:24
I dey hapi for di sofa wey I dey sofa for una and for di shosh wey bi Kraist bodi, so I dey tak my bodi komplit wetin rimain for Kraist sofa.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
I dey hapi for di sofa wey I dey sofa for una and for di shosh wey bi Kraist bodi, so I dey tak my bodi komplit wetin rimain for Kraist sofa.
Open Bible reader