Nigerian Pidgin Bible
Colossians 1:23
If tru-tru una get fate and una leg strong for groun, den una go get hope kon hol di gospol wey una hear. Dem don prish dis gospol giv evribodi for di wold and mi, Pol, I don kon bi di gospol savant.
Open Bible reader