Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 6:5

Evribodi laik wetin di apostols tok, so dem kon shuz won man wey en name na Steven, bikos di Holi Spirit dey yuz am wel-wel. Di odas wey dem shuz, na Filip, Prokorus, Nikanor, Timon, Parmenas and Nikolas wey kom from Antiok and e dey serv God laik Ju pipol.

Open Bible reader