Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 5:37

"Afta am, Judas wey kom from Galili kom out wen dem dey du census. E push pipol to join am opoz wetin dem dey du. Dem stil kil-am and all di pipol wey dey folo am skata tu.

Open Bible reader