Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 5:36

"Bikos na so Teudas stil kom up bifor, dey tok sey en na pesin wey dey impotant and na abaut for ondred pipol folo am. Wen dem kil-am, all di pipol wey dey folo am skata and evritin kon end.

Open Bible reader