Nigerian Pidgin Bible
Acts 28:6
Bot dem dey tink sey en bodi go swel-up or e go fal for groun die. So afta dem don wait for somtaim kon si sey nor-tin hapun to am, dem kon shange maind sey, �Pol na god. ��
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Bot dem dey tink sey en bodi go swel-up or e go fal for groun die. So afta dem don wait for somtaim kon si sey nor-tin hapun to am, dem kon shange maind sey, �Pol na god. ��
Open Bible reader