Nigerian Pidgin Bible
Acts 28:23
Dem kon gri for di day wen dem go mit am and dem plenti wey kom en haus kon mit am. So, from mornin til evenin, Pol kon dey explain tins giv dem. E dey tok abaut God kindom and dey trai to show dem wetin Mosis law and di profets tok abaut Jisos Kraist.
Open Bible reader