Nigerian Pidgin Bible
Acts 27:43
Bot bikos di soja ofisa won save Pol life, e nor kon let dem du wetin dem plan. E komand di pipol wey fit swim, mak dem first jump komot from di ship swim go land
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Bot bikos di soja ofisa won save Pol life, e nor kon let dem du wetin dem plan. E komand di pipol wey fit swim, mak dem first jump komot from di ship swim go land
Open Bible reader