Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 27:30

Den di sailor trai to run liv di ship, dem tak di smol boat for di ship, put am for wota kon dey play wayo sey dem won go put big chain dan for di ship front,

Open Bible reader