Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 27:21

Afta dem don stay witout fud for meni days, Pol stand for dia front kon sey, "My pipol, if to sey una listin to mi wen I sey mak wi nor komot for Krete, wi for nor si all dis wahala.

Open Bible reader