Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 25:7

Wen Pol rish der, di Ju pipol wey kom from Jerusalem kon stand roun am, dey akiuz am sey e komit sin wey dem nor fit show.

Open Bible reader