Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 25:14

As dem dey der for meni days, Festus kon tel dem abaut Pol kase, so dat e go hear wetin dem go tok abaut di mata, so e kol Agrippa kon sey, "Won man dey for here wey Felix liv for prizin.

Open Bible reader