Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 25:11

"I nor du bad and I nor komit eni offence wey dem fit tak kil mi, I nor dey trai to run sey mak dem nor kil mi, bot if evritin wey dem tok against mi nor bi tru, nobodi go fit kari mi, giv dem. I sey mak dem kari my kase go giv Caesar!"

Open Bible reader