Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 24:2

Wen dem orda mak dem bring Pol kom out, Tertullus tel di govnor sey, "E don tey wen wi dey enjoy peace, bikos of haw yu dey rule and all di beta-beta tins wey yu dey du tak shange di kontri.

Open Bible reader