Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 24:1

Wen faiv days don pas, Ananias, wey bi di High Prist, kom wit som eldas and won lawya wey dem dey kol Tertullus and dem read wetin dem sey Pol du, giv di govnor.

Open Bible reader