Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 22:30

Di next day, bikos di komandin ofisa won no di rizin wey mak di Ju pipol dey akiuz Pol, e riliz am kon orda di prist oga dem and di hol kansol mak dem gada. So e bring Pol kon stand for dia front.

Open Bible reader